If I manage make am for this industry I go too form o. Una no know wetin I don take my eye see.
Wizkid, Burna Boy, Davido, make una try leave beef small nau. Beef don make una no dey answer underground artists again. Wetin dey sup????
- Performing artist/Song writer ✅
- BSc Computer Science ✅
- Optical Fiber Engineering/Technician ✅
- Forklift Operator ✅
- Emergency First Aid At Work certification ✅
Will add more to this AS SOON AS I CAN.
Big Water Wave from borikiri wan flow with you 🌊
“I just wan vibe to my vibe and catch my vibe in my head-pan na vibes on vibes…”
Which of my PH or Bayelsa manchi dem go machete this vibe?
@knowledge_AH and @Piego_AH@iDanDizzy@PayperCorleone@drbarzhimself
Nigeria don too test my patience. There are lots of things we don’t put on the internet cause we’ve learned to deal with our problems privately. This country Nigeria has never done me good. One day God go answer my prayers.
Una ruin Naira Marley music career, Ruin Zinoleesky career…Zino wey dey very talented, has one of the best sounds in this country. Till today, twitter police and government no fit provide Mohbad killer.
Career wey them suffer build, una pull am down. God dey
Artist wey I like wetin no good!
Easily my top 2 in Naija till today. You inspired me a lot. You no know wetin your tradition album awake inside me till today 🫡
You know how we sometimes hold certain people in high regard because of their reputation or success? Especially those who’ve achieved everything in the field we dream of entering. Then one day they open their mouth on a particular issue, and you suddenly realize that…
- Performing artist/Song writer ✅
- BSc Computer Science ✅
- Optical Fiber Engineering/Technician ✅
- Forklift Operator ⏳
Will add more to this AS SOON AS I CAN.
It scares me. When I think of it my heartbeat fastens. Sometimes I ask myself “how can your dream be this big”
One thing for sure…If Big Water flow e dey cover ground