Anytime i wan calculate my end-of-month expenses, na then i go begin see names wey I no sabi.
Who is Zaidu Yusuf, and wetin dey happen for my life wey make me send you #12,400 for 2:32am??
@DreyGadg@dcruisedude@WizStatz@grok He first produce for BIG WIZ b4 osakpolo yes/no? Simple question and you don see evidence yet u just chose to be stupid 🙄, omo
@DreyGadg@dcruisedude@WizStatz@grok Omo una really mumu for that camp o, you ask for evidence them show you, now you don dey move wired, accept your L and move on