@dammiedammie35 I watch little of that eniola vid and i was like why i Nigerians bashing him , 😂 una just pick one word inside wetin e talk , una really dey craze , make una channel this energy ask davido say , wetin e tell president son as dem link up , make davido tell us who e dey camp for