TBR, wetin ycee talk on education matter dey very valid.
Some days ago naso these kids dey buoyantly mispronounce the word โECHOโ like dem even dey sing am as nursery rhymes.
I just dey wonder wetin cause this kind thing if na wokeness or terrible teaching.