Happy Teacher’s Day to all the teachers out there.❤️
My maths teacher no follow for this shout-out. He can wait till Tinubu’s birthday, so the two of them can celebrate their wickedness together. 😂
If I later find out no be consistency una Dey use build plazas,buy houses,buy cars and go on vacations,E no go funny for this app oo…
For the last time ,Wetin Dey give una money?