@yabaleftonline Person wey suppose talk for people to help her dey fellow dem do politics without even eating shior na this kind people dey spoil this country because they will do anything for the little money they will give to support lies
@yabaleftonline I donβt understand for those people oo because na wetin them they see online they go take dey judge everything cause Iyabo ojo is celebrity so you will see the daughter more with her than her father but that doesnβt mean her father was not in her life from childhood till now
@BigMarzzy@yabaleftonline I donβt understand for those people oo because na wetin them they see online they go take dey judge everything cause Iyabo ojo is celebrity so you will see the daughter more with her than her father but that doesnβt mean her father was not in her life from childhood till now