@SolomonWest247 Abeg wetin be the problem of this game since yesterday wey e play finish but it’s still showing like this😩😩make Una help me find the problem oo
@SolomonWest247 As the game don finish since yesterday, why is it still showing like this and them no wan open cashout 😩😩make Una help me oo what’s the issue