@Mark_Lander9993@dspkemo And come to think of it, why as a guy man I go borrow you money you go con say you nor go pay me back??
We you get weytin I get, they nor born that guy well except na guy wey don come through for me very well..
@Agbalajobi98080@biggestblogger_ You can still do all this thing you mention to your guy na, you too can be an intentional woman to your man, mk God bless you mk you spend am on your man too na, ahbi how you see amππ
@MikeOgeh@Ishmaelthehost My Boss, I understand you but not everything need this long English, if you've been down for a very long time you won't even have that time to write this long grammar, and perhaps he's expectation was not even upto 1m sef, 2.5m is an opportunity for him biko
@iamrayband Thanks for saying this jorr, they're just making it look as if United nor buy players this season, guy mk all of una calm down, na so opposition fan talk like season wey United tk them unaware..
Relax and see how things go now till January
@Danicacomerford@instablog9ja Money wey na you give them to give to the community bah???
Some of you nor just dey reason b4 you spit out things, which yeye community b that for God sake??
I promise you once you give one person, you're a finished..
@Heissoulless@instablog9ja I once lived with Agberos and I know what they can do, once you give them 20k today, they might come for more tomorrow (mind you not the same ppl of yesterday again oh, different set but same group