@erigganewmoney Ericat champion of warri you no even get mouth for dalta state na warri you get mouth you wan dey with person wey dey control worldwide ππ ππππππ
@01Richie11971@davido Thank God say dey use truth or dare born me you wey ur mama know no who's is ur real papa she go give the wrong person self dey talk abeg shift
@GStubborn10434 Who be this akpanigogo fc mumu who know eriga na everybody una wan use dey compare with Davido u no get sense even pikin wey dey born yesterday no go talk this rubbish