@instablog9ja Unrelated. Abeg I nor know if na only @gtbank Dey do this thing. Anytime you do transfer dem go collect small amount like 10 naira even as small as #500 transfer then every month dem go collect one certain amount say na for SMS alert charge. Those #10 and #50 na con for wetin?
@fredi_ski@Cleverlydey4u E no easy to control that kind ball my bro. The ball they come from behind. You suppose know say e hard to control if you be baller. Even professionals dey fumble am