@CHULLY1010 I don't have issues if na random guy wey I no sabi dey toast my babe, but if na my guy dey toast my girl, I go reason you your fuck up then cut you off because you're closer to me and you fit poison me.
@NigeriaStories Fact is unregistered vehicles should not be on the road but the NPF needs to beef up security so people will leave without fear of being kidnapped