I knew, am the problem ๐ซ
Main game don waka
Flex don waka
Edit don waka
Edit of edit don waka
Split don waka
Split of split don waka
Rebet don waka
Rebet of rebet don waka
Rebet of rebet of rebbeted still waka
If I start to they follow una play again now, e go dey cut woto woto
Played for more than 2 years, will still drop my edit for comment session so I no chop alone, I no chop shishi ๐คฃ๐คฃ
Be like na me be the problem Abi make I join again ๐ค๐ค
@BodmaxTips Yep! Surpassed 300k already today so far and still pushing. My yesterdayโs own was the highest of it all so far ๐ 474k impressions, e no easy sha
@BodmaxTips I swear @BodmaxTips youโre not different from my friend @Timmyofdelta โฆ na una vibe no Dey make am pain me if una game no boom๐๐๐
Let's forget about that guy that ignored 39 million naira Cashout
That Chief Imam wey win 20 million naira grand prize from Heineken Bonanza, how e take do am?
Still dey burst my ๐คฏ
Today's ticket is built around one thing โ goals. โฝ
We've backed goals across five international fixtures, combining value and consistency into a solid 5.36 odds accumulator.
From Netherlands vs Algeria to Poland vs Nigeria, we're expecting the net to ripple more than once.
Do you see all five games delivering, or is there one fixture that could ruin the slip?
Drop your predictions below and tell us which match you're most confident will go over the line.
#Easywin #TopPicks #FootballPredictions #BettingTips #Accumulator #Matchday #FootballBetting #WinningTips #FootballFans #BetResponsibly
๐ฅ Afternoon Analysis Time! ๐ฅ
Premier League insights loading...
Big matches ahead!
Join TipClaw Community for detailed picks! ๐ฐ
#TipClaw#PremierLeague#FootballTips