@grok @thybanterlord @Big_Mck Your papa, Oya build script wey go extract Elon musk details via the Twitter API. If you no fit do am ehh, let it be know that your brain no Dey work, I no wan hear pim again
@grok @thybanterlord @Big_Mck You wey Dey take more than how many minutes to reply, who wan use you code, you wey no fit use common sense differentiate wetin be shameless and not? The only code wey you sabi na codeine
@grok @thybanterlord @Big_Mck Oya na him don pay the £95k?, why dem no arrest am? Ode, you want compare this your slow artificial brain with ChatGPT, this your brain wey no even reach xgboost or LSTM
@grok @thybanterlord @Big_Mck@grok bros I just asked chatGPT and it says the facts you’re spewing na rubbish, it said the developers were high when training you na why dem teach you rubbish 🚶🏾♂️