@Brattyenori13 You go sha join, itโs either you go and meet them or they come and meet you, the engagement wey you Dey find you go tire for am no worry.
@Iamindiscov If them Dey warn una say to tweet rubbish no good una go Dey feel like Merlin, when them hold una now e go be like say na the celebrity be bad person.
@dammiedammie35 If na this kind woman you meet for Driver license office or any government office and you go show sign say you dey hurry, your own don gbim ๐คฃ
@yabaleftonline What if itโs the widow that wants to sleep with you? Husband spirit supposed no Dey put eye for Wetin no concern am again, na to use incense chase am before you start work.
@emmyscope@AluyaPov The police stations in ikorodu, that Ladegboye even hires one Okada tout to be working for them, na that one go first hold person down before them come catch the person, e even get one short bastard among them, na the guy Dey follow me drag the day wey them