@Pressman2040 Us€less b*stards fear protest more than terrorist.
Someone was protesting and u dey call am clown say make dem arrest am but terrorist deyy bush dey kpai generals, even a serving Brig Gen was executed on live video but na protesters wey no get gun be ur problem. Daft f00l
@Pressman2040 Na u dey find VDM to arrest the other day while terrorist dey bush dey kidnap a whole retired Major General and una no fit do shiiii.. you guys are irredeemably stup!d aswear !!!!
E reach VDM, u fit flex muscle.
E reach bush businessmen, u dey post nonsense sad news !!🤦🏽♂️
@PrimusIncp@HonShield@atiku This doesn’t make sense, wear bulletproof for what ?
Some stuffs don’t need to make it online.
Ndc supporters should also be asked to wear bulletproof in north east ?
He should campaign peacefully but no one is voting for him in SE, simple