Not every delay is a denial.
Some roads take longer because they’re building a stronger version of you.
Stay consistent when nobody is clapping.
Small progress repeated daily becomes an unstoppable force.
Your future self will thank you for not giving up today.
In short, no give up o✅
U sef see weytin dey sup with ADC case for court na, people wey never even sure dem go dey ballot next year… As of today, na Bala Gombe abi weytin be that yeye adc chairman name was recognized by court. Collapsing structure into such party na time bomb tbh…
It’s even clear Atiku has no way to presidency if he’s contesting sef. Person wey no go win any state for south / north central 😄
@bogolobabango@Chidiugoo@General_Somto When I say men are not prize, dem just dey delulu to think dem be prize, una no listen 😂.
How u go be the prize and na u go come down from car dey chase girl on okada, chai
@baddy_loaded I laugh when they say men are the prize, prize kpai una there…
Prize wey dey chase anything under the skirt, see Oloribu dey call ugly ass girl mummy 😂
@tobelohavertz29@KLISSDGOAT Cry more mf.
Again, he’s one if not the two 🤡.
U go appear the way you want to be addressed, appear like an addict and you’ll be called addict. It’s all written all over his face
You’re funny. Again, whatever is happening serves the stupid Nigerian men well.
Na Nigeria u go see men meeting random women and pasting them money for being fine, total madness ! Men monetized relationship for this almajiri and now they’ve taken the full advantage.
Una don create beasts, deal with it
@PeterObi Who tf is handling this acct for my president..
Dem kpai our people for delta, what sort of insensitive post is this in this period !! 🤦🏽♂️, dem suppose fire this handler
@ManLikeIcey@iCONSam_ When Makinde became governor in 2019. Apc dey rule Oyo both at state and federal level yet Ajimobi with federal might behind him and state might couldn’t even win senatorial seat, Seyi wave cleared him danu..
You’re joking.