Na the same una wey dey talks say Ronaldo use both leg score 900+ goals and una no dey shame say one person also scored 900+ goals with just 1 leg
If he con dey use the both leg how many he go don score?
ITS JUST A SIMPLE MATH
LEARN HOW TO CELEBRATE GREATNESS
#MESSI