The way Ghanaians dey talk about the old Black Stars like some super team dey bore me. Dem no win any major trophy make I see. If you talk p3 dem say beautiful football anka y3di beautiful bc ball anka Barcelona wc 15 champions league 😂😂😂
As we are in the rainy season, the rich men in Accra should consider buying boats and yachts instead of fancy cars since the city has turned into an ocean 😂
Volatility is crypto's middle name. Zoom out 2026 still looks structurally bullish per Grayscale & others. Stack smart, manage risk. What's your play this week?
One boy bi go check ein BECE results.. wey he send this give ein brother "F9E8D7C4".. your man too figa ebi sporty code.. wey he put 1k for top
rn dem chop um, ein lil bro too never get school 😂💔