@gdluck2x@Batboyvibez@mavoswago So you still Dey compare burna to every artist wey Dey Africa
Omo you whine ODG gan oo
Make dem hold their big 3 for nigeria
ODG is Global he’s not even in their rankings 😂😂
So blaqbonez you're falsely accusing for sexual abuse no get mama?
You're a bastard who was raised by a baby mama of four children for different men. Now, do your worst you pussy ass nigga.
GOD PUNISH YOUR MAMA TOTO.
Burna go dey do him small small shows for new regions to gain new fans, dem go dey laugh am, when he go announce Santiago stadium for this Spain now dem go dey cry Atlantic 😂
Their fav don announce Lagos show dem hype than one, tomorrow dem go say why he cancel tour🤦♂️😅