@DailyDoses95 Respect is reciprocal. It cannot be demanded without being demonstrated. Regardless of perceived leverage. whether financial, social, or personal genuine regard is earned through consistent conduct. Mutual respect is not transactional; it is a fundamental standard.
As a man: you no fit use money mak me worship you
As a lady: you no fit use money nyash and breast mak me worship you
My own be say as I dy respect you just give me back my respect e no really pass lik that
#cardingfornaija#WΔgry
I don reach point of my life where I blv say anybody fit decide one day to see me as bad person or less important to his/her life and is fucking fine by me bcoz I can't go extra mile to prove to anybody that I'm a better person BECAUSE I'M FUCKING LOVED AT HOME @davido@burnaboy
When Mavo say no more way for poor people una think say na just cruise
People wey una no give work #bandit go still kill dem and the fucking government will not say anything
@vdmempire @burnaboy@davido@jos@realDonaldTrump@Trumpspoof__
Club world cup wey Chelsea carry be like
Afcon wey FIFA carry give Morocco the two of them no really deserve.
It was given to them πππ
#IsraΓ«l#ChelseaSpares#psgcfc
Somebody was like do you still ask your parents for money.
Me: me wey leave my chair go meet mumcy ask her for offering money
#churchageendingsoon#CatholicX
Una say let's protect ourselves from unwanted pregnancy and infection, but why condom price dey add money day by day #DonaldTrump#Verydarkblackman#Iran
Any spot you just go sit down you go hear some guys dey talk about gals wey dey pound wey no be there girlfriend
So the question is you sure say no be your girlfriend dey dey pound?
#pound#Gehgeh