thereβs ppl Iβve known over 10 years if u come meet me tomorrow I go say I no know them , if u like bring all the receipts, I still no know am o , if u talk say I know am na u sabi π€£
Na una cause am, instead of make una dey compare am to ororo so the old man go still dey think say competition day, but una dey compare am with him younger vision now the warey don know say no competition again.
WTFFFFF is happening on my timeline? π
Thereβs an ongoing debate of Young Messi vs Old Messi.
Theyβre asking Young Messi to put his World Cup and Copa on the tableππ
And the lads are hitting back asking Old Messi to put his UCL on the table.ππ€£
This same stupid Davrel una dey defend don first Dm me before based on PR when he never blow like this, few months ago I check him profile I see say he don unfollow me bcoz he think say he don be celeb. He wan come turn me to one of him fanboys, mo sha werey ni blocking danu.