@Kanead47@McBluetoothCCFR@yabaleftonline Na every day I Dey tell her that ooo brother mi. I even delayed her birthday gift cos I wan Make walk before I buy am lol ๐. Na to Dey dance and talk na wetin she sabi be that.
@boye4christ2006@eebookhunoluwa Man no Dey get help here . Na woman Dey get help past for this space. Make I just see money take care of my daughter ๐ถ. Baba God help your boy
@Omeh43975685@fado_fft I swear my brother. Na from onset I no like Under cos he don too spoil so many of my games. I was rushing to play the game yesterday cos my phone was low, thatโs why I did not notice the stupid Under. I foh comot the Werey