@instablog9ja As I just start to watch the video I con dey pity her,
But before the end I nor con understand…..
She sleep forget 1m goods😩😩😩😩😩
May she go park go find the bus driver
Madam nor be wetin dem dey talk make am jare…………
@yabaleftonline This woman too lie,
If u found ur little baby like this, u nor go see hand take hold phone,
U go match ur phone pass just dey rush carry am…..
Una too like for social media abeg……..
If that thing happen for real, the woman nor go fit talk wetin her eye see for one week