My top 10 on Wizkid's MORAYO album
1 Apres Minuit
2 Pray
3 A million Blessings
4 POMH
5 Kese ( dance)
6 Karamo
7 Bad girl
8 Slow
9 Don't care
10 Trouble Mind
What about you??π₯°β€οΈ
#wizkidfc#Basito#Wizkid gallery #Wizkidmorayo
Make una no dey confuse person abeg which one be marry at ur early age so dat u can grow with ur family another person go say no marry until u get money
I no even know the one to follow now i just tire