Funniest shit about this #Enzofiles is niggas calling guys who defend enzo cucks meanwhile you guys have been cucking for mancity since 2022 just cause you don't want arsenal to win the league.
The good thing is we haven't needed a lot of possession to score 7 goals.
Arsenal can keep all of the ball, dem go still collect at least 3 goals.
3-0 has been written.
Pivot O
Ko pivot O
Na Malo x Lavia pairing I use beat Brighton.
We failed to do that with Fatzo in our last 3 games against them.
Anybody wey play, Chelsea go be Chelsea.
@CFC_Proguy Na you come under my post reply me
You don see say you stupid like this ba
Now run back to your hell hole abeg
Insignificant inbred, even for your so called family na you useless pass talk more of the society at large
Abeg no bring your type come this world oo
@CFC_Proguy This billions wey you dey mention since, hope say you sef get ham abi na another man money you dey use make noise since😭😭
I go appreciate if you no reply me again btw, can't be having a conversation with a low IQ inbred
Kindly go to your page and make your posts abeg
Brother we've not beaten these guys over 6 years now, as much as i want us to beat them so badly.
It's not being unrealistic to say they are winning also considering our midfield just got weaker
@CFC_Proguy Firstly na your mama dey useless and stupid
Secondly because no be fans buy club mean they can't question boards decision anymore??
So the fans wey been dey carry blueco out banner for stamford bridge dem follow buy the club??
As i said b4, no carry your stupidity come my mention
Be like na only me this thing dey really pain mehn
We play only one game a week, we could've seriously fought for that premeir league trophy man
I had high hopes for this season