Enzo sale would mean more to me than havertz and mount sale, make God run this one for meπππΎ. Need his satanic stans out of this fanbase just like mount and havertz Stans
@A_kinola02 Walai I no see anything wey wrong with this post sha π
But na Vince no be today e don talk nonsense so meaningful things wey e talk sef go Dey sound like nonsense ππ
@Ife_olu_wa____@Ba_blaqcheddar Candidate of her choice?
Na una be the problem of this country walaiπ€£.
No sane person will support tinibu.
Nigerians are the problem fr.
Osim Candidate of her choice