@Bigi_Chima Abeg abeg abeg. Make Yamal rest, e still dey young and e get at least 3 more world cups to feature in…
Where Yamal they wey I dey face banter from Ronaldo fans because Messi never win international trophy? 2016-2020?
No talk this thing again ooo