I no fyn
I no get money,
I No get work
I still deh school.
Nothin wey I neva do makk women hate me.
But everyday, I wake up wit pesin daughter confessin feelinz. To Me wey still dey think wetin I go chop? OMO
@fairmoney_ng see that advert wey Una dey always text me for SMS bah?
Any dey wey I mistakenly collect that Loan. Una go question God before Una see am bank.
CUX Una de use style disturb my pees.
Immediately you start thinkin. Your time has passed. That's when you start losin.
Because the limit to life is death. Stop thinkin bout your age and start doing somethin.
The people you are ashamed of won't give you a cup of water if you ask them. Wise up
@Wizarab10 Lol. Dem suppose beat you for 7 day's. If that I relate to the first wife eh. Nah me go kill you. Small money touch you. You buy your own car and boom you dun rush new Yansh. You never even dey emotionally STRONG and you de find 2 wives??ππππ
@Wizarab10 Nah only you go die tomorrow Shaa.
If D wife in question is good. Carry on. Your mama go later approve. She dun do her part with her husband.
We. Send you? Nah watin you go later hear either way,