Cyber cafe woman: "Any young doctor wey dey drive car now, just know say na the papa give am or he put he hand for wetin nor good. Na so this country don hard reach"
Omo I couldn't even reply or tell her I am a doctor, I just carry my school bag waka oo
π