Well I called one of my friend a girl to check up on her it hasn't reach up to 2sec i called her she told me i should help her with money so that she can use and pay for her hair.
On my mind I said
I am a choosen
I am a choosen
Who are you!?
Naso my call card finished
I done tire for this hustling person go bomb cl finish,now I done bill am e done block me
If say u sabi say u go block me at the end why uno block me since nah billing time u go know say u go block me😩💔
Omo nah Cendarli li li cendarl li li abi nah pepper lili pepper lili
Cause me self dey confuse
No be wetin them teach us for primary school oo @plutomaniapopi