If i just dey look dem Psquare i go just dey vex 1cup of rice 30naira dem run go studio go dey sing
" E non easy eh o oo
Oya na 1cup of rice na 350naira now weytin una say make we sing now ??? ๐ก๐ก๐คฌ๐คฌ
@Adhekunbi You dey mad?? Which kind rubbish question be that i think say na 10years you wan even talk Weytin be a month for 10milion oo una don really see money finish cha
@39billion@kvng_capable@39billion i non wan hear say money don finish oo say e non reach my hand na your house i go come chop this evening 9026874407
Opay abeg make i see done ooo @39billion