Before you go judge me give person try dey observe e fit be my person Nigeria π³π¬ too small
Wetin dem talk just now for Zamfara we hear am here for Akpata π€‘π€‘π
Well I only hope in God
Thatβs why I pray so much
Either in pain or happiness one day weβll be gone
Everyday Sazzy did dis
Sazzy did that
Are you not done
Anyway you can set your compasses π§ as a target π― waiting for me
Iβm a million miles awayfrom you Iβm far gone π€‘π
I hope you don finally find that guyπ€
That one crazy guy wey fit do anything to make you happy π€
That foolish guy wey dey shake yansh for you π
Well I hold my peace βοΈ