My hands are shaking .. after trying and trying Thank you lord and thank you @39billion π₯π₯π₯π₯.. drop your tickect because I know una play my edit βοΈ
@ThedrawQueen Yes we know you hate Ronaldo but enter field score goal if you sabi πππ.. you knew that goal was offside so why the deep hate smh
@urus_plug Who 49m help when am seening 28m plus I go take am .. another win go come .. taking that 28m plus with everlasting speed .. eveh flash Dey learn work for where I Dey ππ
Tell me why una no go drop 2 more goals when both teams never score 1 goal in past matches before meaning itβs was a sold match from the start fucking bastards.. just spoil sweet game others don play ended well .. e reach your turn .. you wan do the devil work.. una leg go bend