@jada3_p Na because of divorce Wizkid know fit marry you make you know divorce am once he marry you for house ππππ you wan collect all baba property π€£
Only for naija we dey see say if person papa get money they go talk bad about them ,if your papa no get money again they go still talk bad thing about you na wa for una for this country wey them Dey call Nigeria @davido me love π€ you forever up up wey OBO π ππ€π₯Ά