now Una don do am again and Una no wan give me my money dey whine say na used card for card wey dem just buy make una just credit me oo to avoid further problems ooo I get all the evidence ooo
@gctonaira
@asherkiinee Omoooo ๐
Iโm a fresher I just resumed school and I need money for rent my aunt has really tried sheโs rich at the moment Iโm just stranded cause by the end of this week Iโll get evicted