List of football competitions you will miss:
4 World Cups
8 Afcon
8 Euros
8 Copa America
16 champions leagues
16 Europa League
16 premier leagues
16 Fa cups
16 laliga
Better think twice before texting her 🧏
one girl slap me today. As I rush her na so people gather me , men o, dem hold my hands begin dey beg me. I almost cried.
I no talk again. I leave the girl , sit down like say e don end.. Omo na so I rush this girl eh, all her mouth na blood
If I Dey talk about the incompetence of the Government and you dey come under the comment come attack me.
God go punish you well well.
Kidnappers go carry members of your family. Your own children go face Wetin those innocent kids dey face. Slaves