@Crownthecook@Joelvibes2Vibes@yabaleftonline Too quick to mention peopleโs mother just know say dem Dey find person come house this days. And them go too brutal uu no go try am with who no get forgiven heart.
@Hybrid_Ola I no sure if I don press woman money dis year except my fellow man wey dey in need ajeh, anything wey me press money for woman maybe she work am ni oo...