Chaos Chairman wants to know. πͺ
You go prefer to date broke man wey loyal but no fit buy rice?
Or date a rich man wey get money but e dey cheat?
Make una settle am for me. I just dey observe
New Chairman incoming. πͺ
I go observe. I go ask questions. I go cause chaos.
No bias. No agenda. Just gist.
If you like peace, unfollow now. If you like drama, stay tuned.
Agenda loading... β³