Cactus 🌵 wey dey desert, na God dey give am water.....
Never wander like the wind cos you get God wey dey do wonders..... 🤗
If dem talk say e no go better for you,tell them sey tomorrow no dey their papa store.
Person wey no sabi salvation no fit define true love.....
No be sey I too like vawulence proMax ooo but if I talk now una go say una don go school yen yen yen.... Shey 22nd May don come abi? Yeye🙄🙄 Wani Dolo 1 ya rudé masu karatun ma 😂😂😂
1/4 Dearly Beloved It is with great joy that my wife and I announce the wedding of our daughter, Deborah Paul-Enenche to Sam Hawthorn Uloko. This week is an exciting week and God is set to do something amazing…
When someone lie against you from what they saw or heard then you begin to defend yourself & all . But when someone decides to manufacture the lie they will be the ones to defend & explain their project. Can’t be distracted