@FoluboiNg Oga all these guys wey Dey tell you say de go give you more, these people no go even tell you say them boom talk more of giving you a dime.. that guy tried so much, appreciate him.. they ones wey he Dey lose before you Dey give am the money back so what if dis one no come play