All of Una wey rush sign up for telegram becos of the guinea man videos
I say make I tell Una say I dey see the Notifications
I nor know say Una dey like all those kind things Nice one π
The Dance of a mad man is only funny when he is not your family member.
Donβt rejoice over the down fall of others, you might be unlucky too π§ππ