@ZinoleeskyWorld Zino come mile 12 we don forgive you and naira Marley with the Sammy Larry abeg make you come today
Sanwo olu don settle abeg make you na show๐ฅฑ๐ฅฑ
@instablog9ja For North Korea and Palestinian Emefiele go don die because Dey go bury am alive
We are the problem to our country. Person wey thief 500 naira see as people kill am๐ฅฒ๐ฅฒ๐ฅฒ no freedom for emefiele