@JustBelieveTips no forget giveaway wey you promise to do if Arsenal win this trophy oo abeg nah me first tag you no forget me when you start oo boss 🙌🏽😂

@JustBelieveTips lol 😂… nah premier league I Dey talk about that time and even I don put everything on this one too PSG nah Bastard 😭😂😂🤲🏽🤲🏽
Baba even at all at all do for your boy 🙏🏽🙏🏽🤲🏽