Make I give Una short history of the transfer matter as e dey hot for the Enzo Fernรกndez and Chelsea walka.
Na red eyes Enzo Fernรกndez been take dey shake yansh for Real Madrid until Madrid drop am "we no do again" statement.
The Romance start when Enzo open mouth for interview say he like Madrid lifestyle. Chelsea even give am 2 match ban because of that kind careless yarnings but im agent, Javier Pastore, still dey carry shoulder up, dey ask who no like Madrid?
Enzo people dey hold hand say as Chelsea no get Champions League, they must look outside. The guy practically use his World Cup duty take dey indirectly push for the move. Rumors fly sef say personal terms don ready.
Everything just take different shape as Real Madrid wake up yesterday come drop heavy Comunicado Oficial say dem no get shishi interest for where Enzo dey, dem say him no even sabi shake yansh sef. Na so romance take end o.

Chelsea fans, Una go gree make we sell Ganarcho for โฌ40m?
Plenty football tori people for Italy dey yarn say Napoli dey interested for Alejandro Garnacho and na โฌ40 metres Chelsea dey demand for him head.
๐ง๐ข๐๐๐ฌ ๐๐ข๐ฅ ๐๐๐๐๐ฆ๐๐ ๐๐๐ฆ๐ง๐ข๐ฅ๐ฌ (๐๐ฟ๐ผ๐บ ๐ฎ๐ฌ๐ฌ๐ฐ)
Na on this day last year wey Chelsea win Palmeiras 2-1 for d expanded FIFA Club World Cup to enter semi-final.
Cold Palmer shaa show dem pepper, na even our boy Estรชvรฃo Willian score for dem before he carry him load come Stamford Bridge finally.
๐ง๐ข๐๐๐ฌ ๐๐ข๐ฅ ๐๐๐๐๐ฆ๐๐ ๐๐๐ฆ๐ง๐ข๐ฅ๐ฌ (๐๐ฟ๐ผ๐บ ๐ฎ๐ฌ๐ฌ๐ฐ)
Na on this day in 2025 wey Chelsea played one of the wildest, longest knockout matches in modern football history as dem beat Benfica 4-1 after extra time for FIFA Club World Cup wey hold for Charlotte, USA

Na on this day in 2006 William Gallas look Chelsea board eyeball to eyeball, talk say im no go sign new contract again say im want commot. But as God win, this fight na im bring us our legendary Cashley Cole

๐ง๐ข๐๐๐ฌ ๐๐ก ๐๐๐ฆ๐ง๐ข๐ฅ๐ฌ (๐ฎ๐ฌ๐ญ๐ฎ)
Chelsea been officially sign Marko Marin from Germany. That time, everybody dey call am "German Messi." The guy get serious skills, but injuries no gree allow am cook for us.
Who still remember im balling?