Chelsea fans, make we run am together ๐๐ฅ
I dey drop:
โ Fast Chelsea news
โ Match Analysis
โ Banters
โ Match reactions
โ Hot gist(Amebo) wey make sense
If you love Chelsea + Pidginโฆyou don find your home๐ค
Follow & turn on notifications๐
๐My Honest Opinion on ๐ง๐ทBrazil vs Morroco๐ฒ๐ฆ match๐
If Ancelotti and Brazil as a country say dem no miss Estevรฃo and Joao Pedro, walai dem lie...I watch Brazil vs Morroco match all i keep doing na shake my head and hiss, like how tf Ancelotti and hin crew sidon select this players wetin be d criteria for dropping Joao Pedro, we agree say Estavao dey injured but how Igor or even person wey play 10 take beta pass JP
Before when you hear d name Brazil, fear go catch u cos talents, skills, output and wetin a player fit do na why dem go select am but now na jux bunch of media over hyped players assembled together to form a team
Even Vini Jnr no deserve dis rating and MOTM award, Apart from that goal, Vini no really do anything for that match. He no complete even one dribble and he no add much to the team's overall performance.๐ 8 dribbles attempted, 0 completed.
To me, that award suppose go to the Morocco number 6, but dem rob am just to continue the narrative of glorifying Brazil with their average performance and giving dem false relevance
Na the same thing dem dey do with Neymar. Player wey his best football don long pass, but dem still dey force am enter every football conversation just to make am look relevant...make we see how far dem go go without real Talents and players wey fit produce results like Joao Pedro and Joao Pedro
So far some good, USA remain the only team wey don impress me wella for dis World Cup. wetin u think, drop your opinion??๐ค
#usa #WorldCup #brazil #morocco #ChelseaTori

๐จBREAKING: Dem discover deadi body inside SUV boot near Estadio Caliente for Tijuana, where Iran national team dey train for World Cup.
Police say dem wrap d bodi for black nylon and e get signs of violence. Investigation don start
๐sport
Hmmm be like people really want frustrate Trump/USA for dis World Cup, first one na Achieving England players things, now na kpaing person for same World Cup. how e for be if Trump no tighten security. ajeh thankGod I jeje dey 9ja o...me no understand this Tournament again
#worldcup #usa #ChelseaTori
๐จ๐๐๐๐๐๐๐๐: ๐๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐ ๐๐๐๐ ๐ ๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐โ ๏ธ
Cucurella๐ฃ
โYes, I don yarn with am [Xabinus Alonso] and d way he talk give me plenty confidence. I don still talk wit Grimaldo & Borja wey don work under am before, and dem talk plenty good things about Xabinus.
The project wey dem dey build look very interesting and e get better future.โ ๐โฝ๏ธ
#CFC #Chelsea #ChelseaTori
I just say make i remind u say Pochentino na USA manager, u see the way dem attack and press just d way he been do for Chelsea and Tottenham. ever since Poch leave Tottenham the rest na History, if not injury and Jackson misses he for win Trophies for us
USA na a team to watch out for๐, their pattern of play to sweet...Big ups to Pochentino๐๐บ๐ธ
#worldcup #usa #ChelseaTori
๐จBREAKING: Everton don dey cut eye for Liam Delap but Chelsea don put him bride price for at least ยฃ40m on top him head despite d shege we we use our eye see from am dis season