@melifew213@DrDbanks345@samguyy55@RecruitmentPq Aswear, d guy mumu😁................if to say e get blue tick now we go say e dey find elon money
I no sure say e don work as govt work before
@Rejoice_inlife If not for your hatred for d country, u go talk say u no see NIMC, new digital house no and others or why do you think the govt is trying to put that in place
@Seyiboyadebayo@SenatorBeske@Mz_Tosyn Stay there dey ask mumu question, have u seen any govt lift people from abject poverty before......abi govt go jst say everybody in abject poverty come collect 10m o bcos I no understand how una dey take reason sef
@dammiedammie35 The biggest mistake u will make is you having that believe that she is talking to you.............I think diz kind place na where she fit give diz type of advice sha
@DONIEMAXXFX@MasterBolaji No use diz brain cross road cos diz ur foolishness nah on d high level.........why will they not be traceable, u wan dey compare bandits wey dey stay inside bush person wey dey city go cashout bandit monßy