@FieldIdi50722 @naijaconfra Naija Confra dey carry fake news with pride π. He go just open mouth waaa like toilet dey comot shit cos the kind story wey he dey post no dey actually add up. How King of Community go tell security to kill person. Abi King no know say Nigeria get constitution. Fake blogger
@Mrkush010@naijaconfra Who even give vigilante right to kill person wey dey no catch with gun or anything. Na Vigilante now come big pass federal government wey establish court of law. If those vigilantes are not arrested, it simply means their is an evil agenda going on in that community
@Mrkush010@Godaboveal15931@naijaconfra I even hear say he dey with person wife that day. That is why all the reports dey say PG and 1 other person so that the world no go know say he dey sleep with people wife. Aruu. What if na the people he dey sleep with their wives kill am π€. The evil that men do, lives with them