@kwadwosheldon It just be funny say person wey get English problem dey talk about education and sense. The first guy dey reflect ein life for ein dressing and ein talking inside. Full Jon😂
@WebkidAfrika This is the most dumb tweet I’ve ever seen smh. You fit post a picture of you 10 years back? When you start dey differentiate between original and banku. Your current picture sef no go match up this picture you post sef. Jon!