@OluremiKayode6@IamTerryg Bro y do u Yoruba pple like cursing? Wassup wit y’all & curse? Oga u no try for this rubbish talk u just yan… if u don’t knw who tf is Terry G u don’t need to embarrass ur sef here Mr kayode
@Krishan10_ D settings wey I go envolve via returning leg away match na brutal stonch settings, & everybody gats collect including dat small boi wey Dey feel say em don grow lol 😂 na him fit collect pass sef. Dis kind settings no Dey come person way for here we Dey 🤦🏽♂️ I just don’t knw y.
@Krishan10_ This boy sef na fool I knw there too many over there, but once em don see say the settings don Dey rough, em suppose carry that girl run first, then come back with men, I no come Dey follow u Dey do ihe Ndi police, police settings na later settings.
@Krishan10_ Bro dat is y I luv Nigeria, I knw say our govt no Dey try at all, but u see intimidation na sumtin wey even the smallest child no fit take from an elder, talk less of a young girl wey be like this girl, lol brotherly na there u go knw say Nigerian girls don craze finish…
@lurdbnbx@BadboyRanking1 Oga @lurdbnbx talk for ya sef oooo…. U never use those ur Kamu kamu leg go waka before no worries u never understand say okombo dey game💯
@wakzDgeneral U get mind release this kind song? & the bitch u carry sef get mind Dey for this kind video settings lol u have a long way to go nwanne