I GOT NO TIME TO WORSHIP HUMANKIND, I ONLY WORSHIP THE ALMIGHTY ☝️. THROUGH HIS PROPHET I HAVE LEARNED TO GIVE RESPECT TO EVERYTHING HE CREATED ☮️#PEPE BELIEVER
She's right about this sha, I can count all my clothes if e reach 30 I try and Naso I dey rock am dey go. Reason being that responsibility choke, I fit see 1m now make I no fit but 100k clothes from it. My wardrobe too empty but if you see my wife's wardrobe Omo her clothes go reach 1m. Sometimes I ask her, why just why?
@instablog9ja Anything wey this man talk abeg no take am serious o
Double check yourself first
We the people of Ogun state dey beg God to never see governor like this man again, he worse pass Tinubu
@ChuksEricE Them born you well make you no fold, them go tear you to pieces. Telling Nigerians Tinubu is working make we dey pray for am. Which kind nonsense talk be that. Anyway you are forgiven